Wednesday, December 10, 2008

MR INTERNATIONAL-CHIMA EDGAR ONONUJU

whmnn...my people, how una dey? i sure sey life dey treat una jeje ooo! make una na vex sey i never reach una for some few days now, work don plenty for my table like sea sand, wetin we go do now, we must continue to dey move am forward, abi wey tin una tink? anyway, i sey i no get choice but to take some few minutes to hang out with you guys... i go com bacl later for night make we talk beta beta but for now, i go leave una with some few pics from Edgar, Nigerian pikin wey go MR. INTERNATIONAL. the pikin try for naija ooo, at least im try win Mr. Personality and Best talents








Ok. for my cremed and very veryyyyy polished and rich kids forming guys out there, let me not leave here without letting you guys on the fun, awll the gibberish i hav been trying to say all morning is the chap above, is Nigeria's representative to Mr. International in Taiwan. He did the country by coming all best and top, winning Mr. Personality and the over all Best Talents.
there is a special welcome party being put together to honour him...if you wanna receive a special VIP PASS to attend the strictly by invite inviation, hola me as soon as possible....
till then, you guys...have yourself a ball!
allvoices

Related Posts

No comments: