Monday, May 9, 2011

Genevieve Nnaji Steps Out with Her Daughter...[mehn, d girl set]



Someone pour me water o! make una pour me beta cold water eie! 


You must be kidding me...you mean this is Genny pikin? chei! if i jam dem for 'Owambe' i go just take am say dem be sisters o! na wa ...this Genny Pikin take style fine o! Abeg, whoo get d girl number? Noooo! no be wetin una dey think o! Na question i wan ask am...i wan ask weda seh don get bobo...lol...but seriously, kudos to Genny.
 
allvoices

Related Posts

No comments: